Read, copy, and download the The Matter lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song The Matter by Zlatan, Papisnoop from the album Zlatan. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:30.62. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:The Matter]
[ar:Zlatan, Papisnoop]
[al:Zlatan]
[lang:English]
[length:02:30.62]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:00.08]Ha-ha-ha, wahala (Ibile)
[00:00.42]Court!
[00:03.27]All cases has being adjourned 'til next week (astala-astala-astala)
[00:05.28]Dey don thief judge phone oh (ayiiii)
[00:07.47]Shey you don hear the matter (the matter)
[00:08.96]Abi you no get data (eh, you no get data)
[00:10.74]They say pikin wey I born resemble Naira Marley
[00:12.86]We dey on top the matter (we dey on top the matter)
[00:14.58]As we dey on top the matter,
[00:16.02]Na hin we hear another matter (another matter)
[00:18.60]They say two papa post one pikin for Children's Day,
[00:20.87]We dey solve the matter (ah, Happy Children's Day)
[00:22.27]Say this one na big palava
[00:24.43]Ah, but we go solve the matter
[00:26.44]'Cause wey don resolve the matter wey pass this kind
[00:28.25]Matter, we go solve the matter (ah, we go solve the matter)
[00:30.78]Burna and David dey fight (Burna and David dey fight)
[00:32.61]KRF make you solve the matter (KRF)
[00:34.11]Dem say dem see condom for isolation
[00:35.64]Center, NCDC solve the matter (ah, Abba Kyari)
[00:38.47]Igbo, dey cure corona
[00:40.03]Rahman Jago dey on top the matter (je'omo)
[00:42.13]Wetin brother Jude do Cynthia Morgan
[00:43.61]Call me jor make we solve the matter (ah ah, ah ah)
[00:45.78]Dem say Mercy dey para
[00:47.68]Say her fans dem no dey support her (eyan BigBrother)
[00:49.69]Curfew meet Bobrisky for outside
[00:51.12]Yesterday, na one judge wan judge the two matter
[00:53.20]Ah, wo, see me see wahala (see me see)
[00:55.84]Na who go solve the matter (solve the matter)
[00:58.03]Too much kasala (kasala, kasala)
[00:59.28]Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa)
[01:00.91]See me see wahala
[01:02.95]I order Shawarma, I see akara (ah, wahala)
[01:05.92]Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter
[01:08.73]Haa, Olosho fe wa wahala
[01:10.86]Mo do, o cum, o gbe raba
[01:13.12]Shey mo jo Obi cubanna abi mo jo Jowi zaza
[01:17.05]Yepa, wo, e ye ma copy cat
[01:18.50]Eyin omo ase, e ye wa wahala
[01:19.99]Ah, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
[01:24.90]Yepa, aunty fe ji Airpod (matter)
[01:26.32]Tenant do omo Landlord (matter)
[01:28.72]Police dog ge omo solider je (matter)
[01:30.39]Pastor ti yin ni o kin mu ajee (matter)
[01:32.72]Uber driver n lo "Learner" (matter)
[01:34.02]Street fighter la n so no be Wale Turner (matter)
[01:36.83]Oshe to ni ko fiyin wire (matter)
[01:38.48]Iyawo fi fo aso, o sa sori wire (matter)
[01:39.98]Oh Spinffy
[01:41.93]See me see wahala (see me see)
[01:42.71]Na who go solve the matter (solve the matter)
[01:44.97]Too much kasala (kasala, kasala)
[01:46.72]Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa)
[01:48.67]See me see wahala
[01:49.21]I order Shawarma, I see Akara (ah, wahala)
[01:52.75]Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter
[01:56.52]You get Bitcoin matter, Patricia go solve the matter
[02:00.58]Na my padi, hinself sabi about the matter
[02:03.31]Ibile, who go solve the matter
[02:05.51]Their papa, their mama
[02:08.46]Kerewa, kerejo (ah matter)
[02:08.64]Kereji, kerewa (ah, ah matter)
[02:10.18]Their papa, their mama
[02:11.77]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen The Matter by Zlatan, Papisnoop
1. Who is the singer of "The Matter" song?
⇒ Zlatan, Papisnoop has sung the song "The Matter".
2. Which album is the "The Matter" song from?
⇒ The song "The Matter" is from the album Zlatan.
3. In which language is the "The Matter" song composed?
⇒ The song "The Matter" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "The Matter" song?
⇒ The official duration of "The Matter" is 02:30.62.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Zlatan, Papisnoop - The Matter