Read, copy, and download the Oganigwe lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Oganigwe by Zlatan, ODUMODUBLVCK, Jeriq from the album Zlatan. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:58.34. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Oganigwe]
[ar:Zlatan, ODUMODUBLVCK, Jeriq]
[al:Zlatan]
[lang:Tagalog]
[length:02:58.34]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:03.08]Ay, ay
[00:05.10]I don blow
[00:06.25]Mazi gburugburu
[00:06.97]Leave there, praa
[00:09.67]Ehn
[00:10.40](Chechdaproducer)
[00:13.07]Everybody follow, you no go
[00:15.71]Abobi, put am for my body, I don blow
[00:18.35]Tell dem say "Odumodu', don show"
[00:21.74]Zanku pluck one Babito, dey don choke
[00:24.20]Dey don broke, commot for band oh
[00:27.23]Oganigwe, when we rap, dem go give way
[00:30.14]Dey don broke, commot for band oh
[00:33.01]Oganigwe, when we rap, dem go give way
[00:35.49]Kuron'be jo, ah
[00:36.09]Wetin man go do without akonuche? ('Konuche)
[00:38.29]E no easy to get friend like David Adeleke ('Deleke)
[00:40.89]E no go wan know wetin sup that time wey maga no gree pay
[00:44.03]20K (20K), 30K (30K), e no dey to carry one babe (on God)
[00:47.29]Dem be dey shine like halogen, we be like candle light (candle light)
[00:49.96]I say "one day, e go be", Tales by Moonlight (Tales by Moonlight)
[00:52.82]I keep quiet, dem think say I no wise (say I no wise)
[00:55.87]E shock dem say na double six e show when I roll dice (when I roll dice)
[00:58.77]Obi Cubana no get two head (eh)
[00:59.89]Jowi Zaza steady dey give them (ayy)
[01:01.41]New debit alert every weekend (ayy)
[01:02.72]I sabi men wey wicked
[01:04.24]Inside Lambo', man like Chico (mm, mm)
[01:05.83]Cubana Chief, him money too much, no let six pack gree show
[01:08.57]If you no get, you get issue oh
[01:10.07](Cubana, go to gym)
[01:11.04]Kuron'be
[01:12.23]Everybody follow, you no go
[01:14.65]Abobi, put am for my body, I don blow
[01:17.95]Tell dem say "Odumodu', don show"
[01:20.61]Zanku pluck one Babito, dey don choke (Omalicha)
[01:23.48]Dey don broke, commot for band oh (ogbee)
[01:26.51]Oganigwe, when we rap, dem go give way
[01:29.37]Dey don broke, commot for band oh
[01:32.30]Oganigwe, when we rap, dem go give way
[01:34.50]Kedu ndi na-enye nsogbu n'obodo? (O anyi wa)
[01:38.03]Kedu ndi ji nkata ekute mmiri? (O anyi wa)
[01:41.02]Umu uwa kara aka maka uwa bu akaraka
[01:43.91]Okoro abatago, Okoronkwo enyewe ego
[01:46.82]My men aburokwa taata, ezigbo papa, oburo ife tataa (haa)
[01:49.71]Nnukwu gawa maka nnukwu matter, gwa mgbaja ka o hapum aka
[01:52.57]Ha cho isugbum na nsugbe, ha amaro na adim lucky ka Dube
[01:55.36]Chimamanda, adim iche
[01:56.70]Ndi hood, I'm Ibile
[01:58.19]Boys oye (oye)
[01:59.83]Boys oye (oye)
[02:01.00]Onitsha niile (oye)
[02:02.74]Apkapka n'ike (oye)
[02:04.17]Ifuu ndi one chance (oso n'ije)
[02:05.73]Mpiawa azu (oso n'ije)
[02:07.18]Ikorodu, Jeriq, Odumodu'
[02:11.13]Everybody follow, you no go
[02:14.20]Abobi, put am for my body, I don blow
[02:17.28]Tell dem say "Odumodu', don show"
[02:20.12]Zanku pluck one Babito, dey don choke (Omalicha)
[02:23.12]Dey don broke, commot for band oh (Omalicha)
[02:25.61]Oganigwe, when we rap, dem go give way
[02:28.71]Dey don broke, commot for band oh
[02:31.41]Oganigwe, when we rap, dem go give way
[02:33.55]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Oganigwe by Zlatan, ODUMODUBLVCK, Jeriq
1. Who is the singer of "Oganigwe" song?
⇒ Zlatan, ODUMODUBLVCK, Jeriq has sung the song "Oganigwe".
2. Which album is the "Oganigwe" song from?
⇒ The song "Oganigwe" is from the album Zlatan.
3. In which language is the "Oganigwe" song composed?
⇒ The song "Oganigwe" is composed in the Tagalog language.
4. What is the official duration of the "Oganigwe" song?
⇒ The official duration of "Oganigwe" is 02:58.34.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Zlatan, ODUMODUBLVCK, Jeriq - Oganigwe