Read, copy, and download the Nibolowa lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Nibolowa by 1da Banton from the album 1DA SHALL NEVER END. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:19.54. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Nibolowa]
[ar:1da Banton]
[al:1DA SHALL NEVER END]
[lang:English]
[length:02:19.54]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:01.69]Bizzy
[00:03.71]Original o
[00:05.92]Istolobo won
[00:08.54]I don call the kele make she enter bolt dey come
[00:13.33]I don call Isokoboy e send me odejiji
[00:17.67]I say I don dey on things and things ganjaman styleh (Ganjaman styleh)
[00:22.07]So many things don dey my body me I no get time o
[00:27.23]Nibo, Nibolowa
[00:30.23]Where you don reach
[00:31.75]Nibo, Nibolowa
[00:35.16]Maa talk to the bike guy
[00:36.91]Nibo, Nibolowa
[00:39.58]Oga where una dey
[00:41.11]Where you don dey, where you dun
[00:42.37]Nibo, Nibolowa
[00:43.70]Dey come, dey come, dey come front
[00:45.10]Say my head e dey hot
[00:46.23]My chest e dey burn
[00:47.42]Agbalagba dey para
[00:48.41]See me see palava
[00:49.62]My head e dey hot
[00:50.61]My chest e dey burn
[00:51.67]Agbalagba dey para
[00:52.76]See me see palava
[00:55.30]Where you don reach
[00:58.09]Kpenkpele kii gbe
[01:00.43]Maa talk to the bike guy
[01:03.00]Kpelekpe kpenkpele kii gbe
[01:04.64]I don dey call your number you no dey pick
[01:06.77]Now e no dey available
[01:08.84]This thing wey dey sup girlie me I no gbadu
[01:11.38]Mi o gbadun
[01:12.73]And I don shayo o
[01:14.60]Say my eye don dotty
[01:16.98]Make I call my paddy o
[01:19.32]Make e come deliver me
[01:21.52]Tiny
[01:22.90]Nibo, Nibolowa
[01:25.21]Tiny you where you first dey nau
[01:27.41]Nibo, Nibolowa
[01:30.00]Oya Abeg no vex, send me her number
[01:31.71]Nibo, Nibolowa
[01:34.17]She go come, I go pay
[01:36.24]Where you dey now
[01:36.98]Nibo, Nibolowa
[01:38.90]Tiny come through for me na
[01:40.09]Say my head e dey hot
[01:41.23]My chest e dey burn
[01:42.18]Agbalagba dey para
[01:43.17]See me see palava
[01:44.49]My head e dey hot
[01:45.45]My chest e dey burn
[01:46.73]Agbalagba dey para
[01:47.92]See me see palava
[02:05.67]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Nibolowa by 1da Banton
1. Who is the singer of "Nibolowa" song?
⇒ 1da Banton has sung the song "Nibolowa".
2. Which album is the "Nibolowa" song from?
⇒ The song "Nibolowa" is from the album 1DA SHALL NEVER END.
3. In which language is the "Nibolowa" song composed?
⇒ The song "Nibolowa" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Nibolowa" song?
⇒ The official duration of "Nibolowa" is 02:19.54.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
1da Banton - Nibolowa