Read, Copy, Download simple local lyrics LRC file which is music subtitles of Call Jehova is a English song from the album Call Jehova and this song is sung by 1da Banton. This synchronized LRC file is created by our stuff using our free tool "LRC File Maker" and our provided LRC files are only for the official length of the songs like this song's duration is 02:39.00. You can also download lyrics here in TXT (.txt), SRT (.srt) and PDF (.pdf) format.
[ti:Call Jehova]
[ar:1da Banton]
[al:Call Jehova]
[lang:English]
[length:02:39.00]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:09.13]I say you're not my nigga yeah, yeah, yeah
[00:12.80]O fẹ' jami sí kolobo
[00:14.47]Oh my sister, yeah, yeah, yeah
[00:15.56](Listen, what dey sup? Make you here am well-well)
[00:18.38]Small pikin wey no like to dey hear word, hear word (hear word, hear word)
[00:23.04]Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
[00:27.62]John 3:16, tell me say make I dey fear God, fear God
[00:32.20]'Cause as the pastor dey preach, everybody dey jalọ, jalọ
[00:36.89]I say we dey call Jehovah o, eh
[00:39.66]We dey call Jehova o, ah
[00:41.90]Onome, call Jehova, eh
[00:44.45]We dey call Jehova o
[00:46.33]If you get problem, no dey call me, call me
[00:49.01]Say make you call Jehova o, eh
[00:51.63]Onome, call Jehova o, eh
[00:53.79]Say we dey call Jehova, eh
[00:56.93]I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:00.67]O fẹ jami sí kolombo
[01:02.10]Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:06.62]I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:10.16]O fẹ jami sí kolombo
[01:11.70]Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:16.11]I say no be gra-gra, na tactics
[01:18.68]If you waka kuru-kere, you go jam crisis
[01:21.23]Óyà, cool down, cool down
[01:22.59]Take am, take am jẹjẹ (uh-woah, woah-ah-ah)
[01:25.94]Hey, I know say e been no easy o
[01:28.27]Ten thousand turkey one kilo
[01:31.09]Family people dey bill o
[01:33.03]Still, but we no go gree, we go fight
[01:34.90]We dey call Jehova, eh
[01:37.28]We dey call Jehova o, ah
[01:39.38]Onome, call Jehova o, eh
[01:42.03]We dey call Jehova o
[01:43.80]If you get problem, no dey call me, call me
[01:46.60]Say make you call Jehova o, eh
[01:49.12]Onome, call Jehova o, eh
[01:51.37]Say we dey call jehovah o, eh
[01:54.57]I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[01:58.17]O fẹ jami sí kolombo
[01:59.79]Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[02:04.22]I say your not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[02:07.67]O fẹ jami sí kolombo
[02:09.27]Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah)
[02:13.47]♪
[02:24.89]Melody
[02:26.47]Originalo melody
[02:31.22]Original 1da Banton, dey yah
[02:31.90]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Call Jehova by 1da Banton
1. Who is the singer of "Call Jehova" song?
⇒ 1da Banton have sung the song "Call Jehova".
2. Which album is 'Call Jehova' song from?
⇒ Call Jehova.
3. In which language is 'Call Jehova' song composed?
⇒ Call Jehova song is composed in English language.
4. What is the official duration of 'Call Jehova' song?
⇒ The official duration of 'Call Jehova' is 02:39.00.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this lrc file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match with the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you need to apply an offset using our tool LRC File Maker (i.e., +10.. or -10..).
1da Banton - Call Jehova