Read, copy, and download the Wetin Go Be lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Wetin Go Be by Crayon from the album Trench to Triumph. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:00.44. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Wetin Go Be]
[ar:Crayon]
[al:Trench to Triumph]
[lang:English]
[length:03:00.44]
[by:Jun]
[re:rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:03.29]Hmm-mm, uhm-side
[00:09.19](Vibes)
[00:11.56]Wetin, wetin, wetin, wetin
[00:13.99]Wetin go be, go-
[00:16.90](Wawa-uh)
[00:18.80]Wetin go be, go be, my brother
[00:21.15]Wetin go be, go be
[00:23.15]E no get as e wan be, wetin go be, go be
[00:28.10]Wetin go be, go be, my brother
[00:30.68]Wetin go be, go be
[00:32.64]E no get as e wan be, wetin go be, go be
[00:38.39]Follow who know road, as I dey waka
[00:40.64]Make I no come stumble
[00:42.18]Say my matter, lọwọ Ọlọrun
[00:44.42]Odinaka, show me who your friend be
[00:46.89]And I go tell you who you are
[00:48.25]Dem fit to buy you bar, but no fit to give you bar
[00:50.58]Na person wey know you na him go follow chook you pass
[00:52.88]Emeka, no go zuzu
[00:54.30]Emeka, no go follow yansh, make you use your compass
[00:56.21]Oh my God o, nobody killy my vibes o
[00:59.75]As I dey humble pray and work o
[01:02.24]As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
[01:05.69]Oh my God o, nobody killy my vibes o
[01:09.24]I no dey give another man no yawa o
[01:12.50]Badder mango don chala o, oh, chala o
[01:15.56]Wetin go be, go be, my brother
[01:18.15]Wetin go be, go be
[01:20.41]E no get as e wan be, wetin go be, go be
[01:25.41]Wetin go be, go be, my brother
[01:27.61]Wetin go be, go be
[01:29.88]E no get as e wan be, wetin go be, go be
[01:33.98]No condition permanent, make you no see life like tournament
[01:38.95]Pray for grace and sacrament
[01:41.60]Your fellow man no be your opponent
[01:43.56]Think am twice, make you augment
[01:45.64]Make you not put faith for government
[01:48.29]Anoneti, wetin my eyes don see
[01:50.70]I no fit to talk lórí títí
[01:52.92]Do, if you stumble, you go learn if you try to dey humble, you go see
[01:57.66]This life no be rumble, e go set
[01:59.92]If you use your I.Q, you go see
[02:02.69]Oh my God o, nobody killy my vibes o
[02:06.28]As I dey humble pray and work o
[02:08.89]As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
[02:12.69]Wetin go be, go be, my brother
[02:15.25]Wetin go be, go be
[02:17.32]E no get as e wan be, wetin go be, go be
[02:22.25]Wetin go be, go be, my brother
[02:24.52]Wetin go be, go be
[02:26.84]E no get as e wan be, wetin go be, go be
[02:31.35]Oh my God o, nobody killy my vibes o
[02:34.86]As I dey humble pray and work o
[02:37.36]As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
[02:40.83]Oh my God o, nobody killy my vibes o
[02:44.38]I no dey give another man no yawa o
[02:47.10]Badder mango don chala o, oh, chala o
[02:50.88]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Wetin Go Be by Crayon
1. Who is the singer of "Wetin Go Be" song?
⇒ Crayon has sung the song "Wetin Go Be".
2. Which album is the "Wetin Go Be" song from?
⇒ The song "Wetin Go Be" is from the album Trench to Triumph.
3. In which language is the "Wetin Go Be" song composed?
⇒ The song "Wetin Go Be" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Wetin Go Be" song?
⇒ The official duration of "Wetin Go Be" is 03:00.44.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Crayon - Wetin Go Be