Read, copy, and download the The More The Better lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song The More The Better by Tekno from the album The More The Better. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:16.80. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:The More The Better]
[ar:Tekno]
[al:The More The Better]
[lang:Spanish]
[length:02:16.80]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:01.10]See me as I dey, as I dey, as I dey oh
[00:06.06]Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh
[00:10.86]See me as I dey, as I dey, as I dey oh
[00:15.74]Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh
[00:19.36]I tanda as e be God my pilla
[00:23.37]As I dey oh
[00:24.45]I no dey send any man for real ah
[00:28.08]No time for yeye oh,
[00:30.00]Na wetin I go put for belle oh
[00:33.76]And chocolate girls wey dey scent vanilla
[00:36.38]Na where the jolly dey, me I dey oh
[00:38.77]You sef, hear melody, like father Christmas came in time
[00:43.31]And for the recording, I'm just all about the vibes
[00:48.37]Positive vibes
[00:49.41]Positive vibes
[00:50.75]Positive vibeeeees
[00:52.95]Positive vibes
[00:54.20]Positive vibes
[00:55.63]Positive vibeeeees
[00:57.44]Which enjoyment dey tire man
[00:59.60]I ya ga ya ga yo
[01:00.60]The more the better oh
[01:02.19]Which enjoyment dey tire lady
[01:05.39]E no tire lady
[01:07.00]Which enjoyment dey tire man
[01:09.14]I ya ga ya ga yo
[01:10.20]The more the better oh
[01:11.76]Which enjoyment dey tire lady
[01:14.22]I ya ga ya ga yo
[01:14.98]The more the better
[01:17.64]♪
[01:20.77]As I dey oh
[01:23.44]
[01:25.80]Wetin go be go be, If na my destiny
[01:28.52]They no fit colombi am
[01:30.92]The wahala we dey face everyday,
[01:33.05]No be all of them we go fit yarn
[01:35.13]Ah ha Ah ha ha, but the more we are together
[01:40.17]We go laugh and we go yarn,
[01:42.38]If you fit put one or two together
[01:45.83]Vibes go bring melody,
[01:48.03]Like father Christmas came in time
[01:50.55]And for the recording ding, ding, I'm just all about the vibes
[01:55.45]Positive vibes
[01:56.81]Positive vibes
[01:57.88]Positive vibeeeees
[02:00.31]Positive vibes
[02:01.37]Positive vibes
[02:02.71]Positive vibeeeees
[02:05.60]Ah 1 ah 2 ah 3 ah 4
[02:07.73]It no tire lady ohhh
[02:10.30]
[02:12.53]It no tire lady
[02:13.64]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen The More The Better by Tekno
1. Who is the singer of "The More The Better" song?
⇒ Tekno has sung the song "The More The Better".
2. Which album is the "The More The Better" song from?
⇒ The song "The More The Better" is from the album The More The Better.
3. In which language is the "The More The Better" song composed?
⇒ The song "The More The Better" is composed in the Spanish language.
4. What is the official duration of the "The More The Better" song?
⇒ The official duration of "The More The Better" is 02:16.80.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Tekno - The More The Better