Read, copy, and download the NOW I KNOW lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song NOW I KNOW by Rema from the album HEIS. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:36.16. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:NOW I KNOW]
[ar:Rema]
[al:HEIS]
[lang:English]
[length:02:36.16]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:12.78]P
[00:15.37]Day-Day-Daytrip took it to ten
[00:18.59]All of my trauma dey hit me from many years ago
[00:22.96]All of my childhood I lost 'cause I wan feed family
[00:27.74]Inside my heart, so dark but my face e no dey show
[00:32.12]I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone
[00:36.77]Sleeping pills no dey work, so I steady overdose
[00:41.18]Fear no go let me talk things wey I do for the ones I love
[00:46.07]Everybody too selfish to see from my angle, oh
[00:50.46]Do 99 but I no do one, still it's not enough
[00:54.64]Na now I know who dey for me
[00:59.26]All those I love turned enemies
[01:03.68]And now I know who dey for me
[01:08.33]All those I trust turned enemies
[01:13.50]I dey move like Messi when he dey for Barcelo'
[01:17.78]E get as God go bless person, them go talk say na Devil oh
[01:21.97]Me, I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey owe
[01:26.94]Na why I dey like to dey face all my problems on my own
[01:31.35]She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope
[01:35.36]Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings' wey I dey hold (uhh)
[01:40.39]Many battles I dey fight but regardless, I'm steady on the road (ahh)
[01:45.52]Keep my guy Crayon safe for me, na 'em I tell Solo
[01:49.41]Na now I know (I know) who dey for me (ah)
[01:54.04]All those I love turned enemies (hm)
[01:58.67]And now I know (I know) who dey for me
[02:03.14]All those I trust turned enemies (ahh)
[02:07.84]Na now I know who dey for me (I know, I know, I know)
[02:12.41]All those I love turned enemies (ooh)
[02:16.78]And now I know who dey for me
[02:21.48]All those I trust turned enemies
[02:27.50]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen NOW I KNOW by Rema
1. Who is the singer of "NOW I KNOW" song?
⇒ Rema has sung the song "NOW I KNOW".
2. Which album is the "NOW I KNOW" song from?
⇒ The song "NOW I KNOW" is from the album HEIS.
3. In which language is the "NOW I KNOW" song composed?
⇒ The song "NOW I KNOW" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "NOW I KNOW" song?
⇒ The official duration of "NOW I KNOW" is 02:36.16.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Rema - NOW I KNOW