Read, copy, and download the Many Things lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Many Things by Zinoleesky from the album N/A. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:47.00. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Many Things]
[ar:Zinoleesky]
[lang:English]
[length:02:47.00]
[by:Jun]
[re:rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:07.51]Tomsomirisoninagor
[00:10.39]
[00:18.16]Hm-hey
[00:19.70]Mama said, "You don't need no interception, you are perfect
[00:23.20]Because of your imperfection, uh-uh-uhn
[00:25.58]Anywhere, any direction, wey you go, say
[00:28.33]Never beg for no affection," uh-uh-uhn
[00:30.69]Mélò-mélò ní mo fẹ sọ with the tension?
[00:33.34]Dem wan put me under pressure, uh-uh-uh
[00:35.67]Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ
[00:37.50]But now, I got people waiting for my next song
[00:39.54]Some just dey tell me, "Ride on"
[00:41.20]No be say na me do pass
[00:43.28]Baba just decide to gimme through pass
[00:45.88]He look my life and gimme two chance
[00:49.63]And as ọmọ ọgbọn, mo ride won
[00:51.40]But still, I no too gas
[00:53.30]I no dey go to church, but I no do jaz
[00:56.42]Now you see, I'm living good life
[01:00.70]'Cause many-many things, many-many things
[01:02.96]I know say I small, but my eyes don see
[01:05.56]Many-many things, many-many things
[01:07.50]Be like I cross seven mountains and seven seas
[01:10.61]I still dey insist, oga, I no dey resist
[01:12.68]Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
[01:16.47]But, no be so e be yesterday
[01:19.90]No be so e be yesterday
[01:21.26]Life go teach you pass professor on the road
[01:23.82]So, no ask me where I learned from, uh-uh-uhn
[01:26.27]Always moving with precaution
[01:27.98]Men, I swear say you no fit catch me for junction, uh-uh-uh
[01:31.38]Ever since I dropped my first song
[01:33.30]Me I know say the next one go be the best one, uh-uh-uh
[01:36.40]K'emi gàn tó d'omo tán sọ
[01:38.40]Men, eye too see, mélò ní mọ fe sọ?
[01:39.89]Some just dey tell me, "Ride on"
[01:42.40]No be say na me do pass (no be say na me do pass)
[01:43.92]Baba just decide to gimme through pass
[01:46.23](Baba just decide to gimme through pass)
[01:46.63]He look my life and gimme two chance
[01:48.85](He look my life and gimme two chances)
[01:50.18]And, as ọmọ ọgbọn, mo ride won
[01:52.20]But still, I no too gas (I no too gas)
[01:53.91]I no dey go to church, but I no do jaz (I no do jaz)
[01:57.10]Now you see, I'm living good life
[02:00.66]'Cause many-many things, many-many things
[02:03.69]I know say I small, but my eyes don see
[02:06.17]Many-many things, many-many things
[02:08.13]Be like I cross seven mountains and seven seas
[02:11.60]I still dey insist, oga, I no dey resist
[02:13.20]Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
[02:17.13]But, no be so e be yesterday
[02:19.78]No be so e be yesterday
[02:21.84]You don't need no interception, you are perfect
[02:24.50]Because of your imperfection, uh-uh-uh
[02:26.91]Anywhere, any direction, wey you go, say
[02:29.46]Never beg for no affection, uh-uh-uh
[02:32.14]Mélò-mélò ní mò fẹ sọ with the tension?
[02:34.63]Dem wan put me under pressure, uh-uh-uhn
[02:36.95]Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ
[02:38.56]But now, I got people waiting for my next song, uh-uh-uh
[02:41.25](Timi Jay on the track)
[02:46.70]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Many Things by Zinoleesky
1. Who is the singer of "Many Things" song?
⇒ Zinoleesky has sung the song "Many Things".
2. Which album is the "Many Things" song from?
⇒ The song "Many Things" is from the album N/A.
3. In which language is the "Many Things" song composed?
⇒ The song "Many Things" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Many Things" song?
⇒ The official duration of "Many Things" is 02:47.00.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Zinoleesky - Many Things