• rclyrisband-search
  • Home Search Dark Mode Request LRC Singer AIO Editor LRC Maker Request List LRC File Basics Privacy Policy Credits About Contact

    Download Jeje Lyrics by 2Baba - Read, Copy & Get LRC, PDF, TXT, SRT Files

    Read, copy, and download the Jeje lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Jeje by 2Baba from the album Ascension. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 04:15.47. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.



    Jeje by 2Baba LRC Format

    [ti:Jeje]
    [ar:2Baba]
    [al:Ascension]
    [lang:English]
    [length:04:15.47]
    [by:Jun]
    [re:www.rclyricsband.com]
    [ve:v0.0.5]
    [00:00.00]
    [00:00.72]Ah, let's get ready to rumble! (i-i-it's PJ)
    [00:05.71]Hey, okay na
    [00:09.14]Unto the matter (you know?)
    [00:10.28]Everything wey we do
    [00:12.51]Na jeje, na jeje
    [00:14.93]Na jeje, na jeje (o boy you no understand?)
    [00:17.11]Na jeje, na jeje
    [00:19.32]Na jeje, na jeje
    [00:21.45](See) na wetin they want make I show them?
    [00:24.23]I no dey like to dey show myself
    [00:26.38]Na wetin they want make I show them?
    [00:28.55]I no dey like to dey show myself
    [00:30.82]Na jeje, na jeje, na jeje
    [00:34.01]I dey do my thing jeje
    [00:36.18]Na jeje, na jeje, I dey do my thing
    [00:39.95]I get money, I spend am well
    [00:42.20]I get brian, I dey use am well
    [00:44.37]I get chiquito, I dey spoil am well
    [00:46.62]I get followers, I dey follow them well
    [00:48.77]The reason wey we dey here na to buy and sell
    [00:50.92]But some people wey dem dey here na to quarrel and yell
    [00:53.13]99 problems na who you wan tell?
    [00:55.34]Na to do am jeje, 'til the ringing of the bell
    [00:57.23]One time for your money, two time for your mind
    [01:01.86]If you're feeling what I'm feeling
    [01:03.18]Happy with the feeling, and
    [01:04.77]Arise and shine
    [01:06.16]I say one time for your money, two time for your mind
    [01:10.53]If you're feeling what I'm feeling
    [01:11.85]Continue do your dealing and
    [01:13.60]Arise and shine
    [01:15.20]Na wetin they want make I show them?
    [01:17.30]I no dey like to dey show myself
    [01:19.50]Na wetin they want make I show them?
    [01:21.74]I no dey like to dey show myself
    [01:23.57]Na jeje, na jeje, na jeje
    [01:27.17]I dey do my thing jeje
    [01:29.39]Na jeje, na jeje, I dey do my thing
    [01:33.04]Okay, na
    [01:35.39]Na wetin dem go want make I do to show dem say I don craze now?
    [01:39.75]Make I enter the place make I start to dey spoil ground
    [01:44.17]If I start e no go finish, e no finish, e no finish, I swear down
    [01:48.59]I swear down, eh eh
    [01:51.63]I see you, you see me too
    [01:53.82]Na different-diferent things we come here to do
    [01:55.91]Some be lawyer
    [01:56.85]Some na doctor too
    [01:57.89]Some na minister
    [01:59.03]Some na labourer too
    [02:00.42]And so, and so what?
    [02:02.61]Anything you do make you do am well
    [02:04.78]Vulcanizer, vulcanize am well
    [02:07.20]Senator, senate am well
    [02:09.40]Do your best, make you no kill urself
    [02:11.55]Live your life make you leave me rest
    [02:13.81]'Cause there's nothing wey you wan prove
    [02:16.52]Hey, hey
    [02:17.27](See) na wetin they want make I show them?
    [02:19.53]I no dey like to dey show myself
    [02:21.71]Na wetin they want make I show them?
    [02:23.86]I no dey like to dey show myself
    [02:25.89]Na jeje, na jeje, na jeje
    [02:29.37]I dey do my thing jeje
    [02:31.32]Na jeje, na jeje, I dey do my thing
    [02:35.25]Hey, I dey feel like doing plenty things
    [02:38.04]Na where I go start?
    [02:39.74]Abi make I wear my pant and start run things
    [02:42.47]Where be that?
    [02:44.48]From Festac, Ojuelegba cruising
    [02:47.54]Everything they want to be doing
    [02:50.00]Everybody get their own mouth
    [02:51.70]Them go talk wetin dem wan talk
    [02:56.05]Some go observe things
    [02:59.05]Some go do things
    [03:00.68]Some go dey criticize things
    [03:02.63]Anywhere you dey, anywhere you dey
    [03:05.01]Anyhow e be, anyhow e be
    [03:06.67]You go like to understand how e be
    [03:09.06]And we go like to play
    [03:10.67]Na wetin they want make I show them?
    [03:12.94]I no dey like to dey show myself
    [03:15.33]Na wetin they want make I show them?
    [03:17.50]I no dey like to dey show myself
    [03:19.39]Na jeje, na jeje, na jeje
    [03:22.86]I dey do my thing jeje
    [03:24.90]Na jeje, na jeje, I dey do my thing
    [03:28.86]If to say AIDS get cure
    [03:30.33]Them for don bring am
    [03:31.51]If motor dey fly
    [03:32.64]Dem for don do am
    [03:33.39]If to say Superman dey
    [03:34.73]We for don see am
    [03:35.77]If to say we fit see devil
    [03:36.70]One time we for kpai am!
    [03:38.62]RCLyricsBand.Com

    This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)



    Try Our Free Tools


    You May Listen Jeje by 2Baba

    apple music logospotify music logoamazon music logotidal music logoyoutube music logo

    Jeje

    Ghetto Life

    Nfana Ibaga - No Problem - REMIX

    African Queen - JAZZ VERSION

    Dance Go (Eau De Vie)

    Not A Surprise

    Rainbow

    Hold On

    Nfana Ibaga (No Problem) - Remastered Version

    Nfana Ibaga - No Problem

    Nfana Ibaga

    Omo T'oshan

    One Love

    We Must Groove

    Free

    Holiday

    No Shakin

    Ole


    FAQ:

    1. Who is the singer of "Jeje" song?

    ⇒ 2Baba has sung the song "Jeje".

    2. Which album is the "Jeje" song from?

    ⇒ The song "Jeje" is from the album Ascension.

    3. In which language is the "Jeje" song composed?

    ⇒ The song "Jeje" is composed in the English language.

    4. What is the official duration of the "Jeje" song?

    ⇒ The official duration of "Jeje" is 04:15.47.

    5. Can I reupload this LRC file on the internet?

    ⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.

    6. Does this LRC file perfectly match the official song?

    ⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).

    2Baba - Jeje