Read, Copy, Download simple local lyrics LRC file which is music subtitles of HOV is a English song from the album Rave & Roses Ultra and this song is sung by Rema. This synchronized LRC file is created by our stuff using our free tool "LRC File Maker" and our provided LRC files are only for the official length of the songs like this song's duration is 02:18.75. You can also download lyrics here in TXT (.txt), SRT (.srt) and PDF (.pdf) format.
[ti:HOV]
[ar:Rema]
[al:Rave & Roses Ultra]
[lang:English]
[length:02:18.75]
[by:Jun]
[re:rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:14.60]I don hustle sha
[00:15.27]My leg don do plenty waka, e reach to call me oga
[00:18.90]You see as my body set
[00:19.38]E don tey when me and my guys we dey fetch water
[00:21.81]Shoutout to my dad
[00:22.80]I learnt my lesson, both good and bad
[00:25.15]Eyes open, ooh la la
[00:27.18]Nobody fit whine me for the street sha, ahh
[00:30.32]Oya just dey jekelebe
[00:32.49]All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes
[00:34.10]Make you reason am sef, I go motivate you to an extent
[00:37.74]Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
[00:41.69]If you do me evil just dey prepare for your karma nla
[00:45.42]Pray the real ones live longer
[00:47.37]Too many snakes under the grass
[00:49.36]Osagie know me sha
[00:51.27]All the prophecy I dey do am
[00:52.79]I dey see many things wey pass una regular eyes
[00:54.89]Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta
[00:58.61]
[01:05.86]Mavin say second quarter don dey loading
[01:07.19]E no go tey 'til my money go billion
[01:09.10]My neck don dey fold like Dino, ah
[01:10.90]I no be politician, but I don dey see their kind of money (money-money-moneyyy)
[01:16.85]EFCC they fit dey hear me, ewo
[01:18.35]Any legal money, once upon a time was illegal money
[01:21.80]To my generation, I be (Hov)
[01:24.80]I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow
[01:28.14]Na your body go tell you then you go know
[01:31.49]Oya just dey jekelebe, all your mate dey hustle
[01:33.34]You dey kpenkelemes (you dey kpenkelemes ooo)
[01:35.80]Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (ehh)
[01:38.22]Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
[01:42.19]If you do me evil just dey prepare for your karma nla (karma nla)
[01:45.75]Pray the real ones live longer (live longer)
[01:47.88]Too many snakes under the grass (grass)
[01:49.88]Osagie know me sha (E know)
[01:51.63]All the prophecy I dey do am (ahh)
[01:53.41]I dey see many things wey pass una regular eyes
[01:55.85]Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta
[01:57.79]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen HOV by Rema
1. Who is the singer of "HOV" song?
⇒ Rema have sung the song "HOV".
2. Which album is 'HOV' song from?
⇒ Rave & Roses Ultra.
3. In which language is 'HOV' song composed?
⇒ HOV song is composed in English language.
4. What is the official duration of 'HOV' song?
⇒ The official duration of 'HOV' is 02:18.75.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this lrc file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match with the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you need to apply an offset using our tool LRC File Maker (i.e., +10.. or -10..).
Rema - HOV