Read, copy, and download the Focus lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Focus by Joeboy from the album Somewhere Between Beauty and Magic (Deluxe). Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:32.94. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Focus]
[ar:Joeboy]
[al:Somewhere Between Beauty and Magic (Deluxe)]
[lang:Spanish]
[length:02:32.94]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:03.52]Oo no no ye ye ye
[00:08.00]Focus sey me I dey try focus
[00:11.90]Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
[00:17.16]Sey you for let me know wetin dey your mind
[00:19.01]And I go let you know wetin dey mind
[00:21.16]So we fit both know
[00:23.25]Wetin we dey find
[00:24.82]Straight to the point make we no waste our time
[00:29.23]Sey you no need to dey buga
[00:32.02]You no need to dey form
[00:33.58]And you only need to let me know
[00:35.57]If I'm the one you want
[00:38.02]Sey you no need to dey buga no no
[00:40.91]You no need to dey form
[00:43.20]And you only need to let me know (if I'm the one you want)
[00:46.11]Tori moti moti moti moti moti moti
[00:48.66]Moti shayo
[00:50.61]You driving me crazy
[00:52.23]I'm feeling so lazy
[00:54.81]Tori moti moti moti moti moti moti, moti baby
[00:58.00]You driving me crazy
[01:02.08]I'm feeling so lazy yeah
[01:05.39]To like a person no be crime
[01:08.55]And if you like a person show your sign
[01:10.64]I know sey I be player those times
[01:13.40]Oh no
[01:14.84]So you for let me know wetin dey your mind
[01:16.69]And I go let you know wetin dey my mind
[01:19.04]So we fit both know
[01:20.17]Wetin we dey find
[01:22.42]Straight to the point make we no waste our time
[01:24.40]Sey you no need to dey buga
[01:27.72]You no need to dey form
[01:29.67]And you only need to let me know
[01:32.90]If I'm the one you want
[01:34.89]Sey you no need to dey buga no no
[01:36.78]You no need to dey form
[01:39.20]And you only need to let me know (if I'm the one you want)
[01:41.85]Tori moti moti moti moti moti moti
[01:44.25]Moti shayo
[01:46.97]You driving me crazy
[01:48.47]I'm feeling so lazy
[01:51.78]Tori moti moti moti moti moti moti, moti baby
[01:54.14]You driving me crazy
[01:58.03]I'm feeling so lazy ye
[02:02.13]To like a person no be crime
[02:05.97]
[02:08.21]Sey you for let me know wetin dey your mind
[02:13.75]And I go let you know wetin dey my mind
[02:15.69]Wetin we dey find
[02:17.99]Straight to the point make we no waste our time
[02:21.81]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Focus by Joeboy
1. Who is the singer of "Focus" song?
⇒ Joeboy has sung the song "Focus".
2. Which album is the "Focus" song from?
⇒ The song "Focus" is from the album Somewhere Between Beauty and Magic (Deluxe).
3. In which language is the "Focus" song composed?
⇒ The song "Focus" is composed in the Spanish language.
4. What is the official duration of the "Focus" song?
⇒ The official duration of "Focus" is 02:32.94.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Joeboy - Focus