Read, copy, and download the FEM lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song FEM by Davido from the album A Better Time. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:22.22. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:FEM]
[ar:Davido]
[al:A Better Time]
[lang:English]
[length:03:22.22]
[by:Jun]
[re:rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:09.69]Napji killing this one
[00:15.13](Baddest)
[00:19.39]E be like you don dey talk too much
[00:21.79]Small talk, you don dey talk who talk
[00:24.40]Fem
[00:26.44](Baddest)
[00:28.60]Oboy, you don dey do too much
[00:30.69]Small talk, you don dey look who talk
[00:32.87]Fem
[00:34.98](And di baddest)
[00:37.71]Person wey dey find the pity
[00:40.10]Omo no dey give me itty bitty
[00:41.60]Just call me, you wan know 30BG
[00:43.75]You go know 30BG, when you see 30BG
[00:46.71]You wey dey find the pity
[00:48.85]Tell odogwu say we like to party
[00:50.54]Just call me, you wan know 30BG
[00:52.61]You go know 30BG when you see 30BG
[00:55.30]Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
[01:02.20]Make una tell am to call me
[01:03.97]Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
[01:11.87]Why dem come dey para, para, para?
[01:16.12]Para for me
[01:20.10]Why everybody come dey para, para, para?
[01:25.90]Para for me
[01:29.51]Why dem come dey para, para, para?
[01:33.86]Para for me
[01:37.61]Nawa 30BG, we go para, para, para
[01:42.53]Dem go para for you
[01:43.76]
[01:48.11]Before the, before the matter get serious
[01:50.30]Before the, whole matter gets dangerous
[01:52.48]You need to make sure you don't say too much
[01:54.89]'Cause if you say too much, I fit to run up on you
[01:57.15]You see seh I get fans wey dey para gan
[01:59.23]You see seh my own G pass G-Wagon
[02:01.39]My nigga, I set trends, no Twitter star
[02:04.24]I get men, I no dey gather boys
[02:05.98]I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
[02:09.53]When me say na me dey give them life
[02:11.76]Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
[02:15.11]Live my life, man dey turn am to shoot on sight
[02:18.40]When me say na me dey give them life
[02:20.72]Them go tell me who dey give them mind, give them mind
[02:24.80]Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
[02:30.71]Make una tell am to call me
[02:32.98]Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
[02:33.65]
[02:40.68]Why dem come dey para, para, para?
[02:44.99]Para for me
[02:48.85]Why everybody come dey para, para, para?
[02:53.95]Para for me
[02:59.36]Para, para, para
[03:02.87]Para for me
[03:07.48]Napji killing this one
[03:09.50]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen FEM by Davido
1. Who is the singer of "FEM" song?
⇒ Davido has sung the song "FEM".
2. Which album is the "FEM" song from?
⇒ The song "FEM" is from the album A Better Time.
3. In which language is the "FEM" song composed?
⇒ The song "FEM" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "FEM" song?
⇒ The official duration of "FEM" is 03:22.22.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Davido - FEM