Read, copy, and download the Elevate - Remix lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Elevate - Remix by Balloranking, Bella Shmurda from the album Elevate (Remix). Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:37.49. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Elevate - Remix]
[ar:Balloranking, Bella Shmurda]
[al:Elevate (Remix)]
[lang:English]
[length:02:37.49]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:03.47](Shmurda, Ranking)
[00:06.18]Ahn, ahn-ahn, ahn
[00:07.50](Bhadman, Bhadman Rhedi)
[00:08.88]Boy Ranking
[00:09.92]Early wey mi wake, I go down on my knees
[00:12.36]And I pray for my needs (pray for my needs)
[00:14.85]Jah listen to my heart
[00:16.41]Amen to my prayer, as I dey do my thing (as I dey do my thing)
[00:19.64]I know say some still dey doubt how I wan take do am
[00:22.85]But, me never forfeit
[00:25.20]'Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist
[00:30.00]So, I'm not in haste, I been dey wait (been dey wait)
[00:32.10]It's been a while, I been dey meditate (meditate)
[00:34.79]I know say me I go elevate (aya-ya, aya)
[00:40.19]So, me no go fit tell dem, make dem no dey underrate (underrate)
[00:42.64]Very soon, say the boy go elevate
[00:45.00]Say amen to my prayers, make e no dey late
[00:48.97]Yeah, yeah-yeah, aya-ya-ya
[00:50.62]You see me for the TV, you wan tell me "baby, hi"
[00:52.98]She see Aston Martin, Bugatti for mi yard (for mi yard)
[00:55.38]You know me I stand ten toes on my grind (on my grind)
[00:58.09]Even when I'm down, my liquor take me high
[01:00.82]Aya-ya, I been dey calculate (calculate)
[01:02.92]Everyday, I just dey meditate (meditate)
[01:05.95]Many days, I remember the pains (the pains)
[01:08.34]Be like say I don dey go insane, ah (aya)
[01:11.47](Say amen to my prayer make e no dey late)
[01:14.67]Malo, talk my gist
[01:17.64]So, me go fit tell dem make dem no dey underrate, oh-oh (talk my gist)
[01:22.23](Even when me know say the journey long)
[01:25.66](Mi hustle more, I give no excuse)
[01:28.06]Malo, talk my gist
[01:29.42](When I dey for me grind, awon, won re'ju)
[01:30.99]Eh, eh-eh, eh
[01:32.62]So, I'm not in haste, I been dey wait (I been dey wait)
[01:34.47]It's been a while, I been dey meditate (I been dey meditate)
[01:37.21]I know say me I go elevate (go jeje)
[01:42.21]So, me no go fit tell dem, make dem no dey underrate (underrate)
[01:44.93]Very soon, say the boy go elevate (go elevate)
[01:47.32]Say amen to my prayers, make e no dey late (awa, wa)
[01:51.11](Awa, wa-wa)
[01:53.22]Early wey mi wake, I go down on my knees
[01:56.21]And I pray for my needs (I pray for my needs)
[01:58.57]Jah listen to my heart
[01:59.87]Amen to my prayer, as I dey do my thing (as I dey do my thing)
[02:03.11]I know say some still dey doubt how I wan take do am
[02:06.09]But, me never forfeit (whoa-whoa)
[02:09.33]'Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist (wetin God no fit do, no dey exist)
[02:13.51]So, I'm not in haste, I been dey wait (I been dey wait)
[02:16.04]Very soon, say the boy go elevate (go elevate)
[02:18.37]Say amen to my prayers, make e no dey late
[02:22.64]Oh whoa-whoa
[02:24.28]Aya, no long things
[02:26.44]O lon dun, o lon gist
[02:29.11]Malo, talk my gist
[02:31.48]Talk my gist, I no you wan chill, aya
[02:34.72]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Elevate - Remix by Balloranking, Bella Shmurda
1. Who is the singer of "Elevate - Remix" song?
⇒ Balloranking, Bella Shmurda has sung the song "Elevate - Remix".
2. Which album is the "Elevate - Remix" song from?
⇒ The song "Elevate - Remix" is from the album Elevate (Remix).
3. In which language is the "Elevate - Remix" song composed?
⇒ The song "Elevate - Remix" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Elevate - Remix" song?
⇒ The official duration of "Elevate - Remix" is 02:37.49.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Balloranking, Bella Shmurda - Elevate - Remix