Read, copy, and download the Celebrate Me lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Celebrate Me by Patoranking from the album Patoranking. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:59.70. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Celebrate Me]
[ar:Patoranking]
[al:Patoranking]
[lang:English]
[length:03:59.70]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:04.58](Giddem, giddem)
[00:07.43]♪
[00:11.79](Wi', Wi', Wi', Willis, giddem)
[00:16.40]Weh yuh seh?
[00:18.07]If I fail, dem go laugh me
[00:22.82]Na my mama na him baff me
[00:27.53]Dem use excuse dey slap me
[00:31.76]Same people, when I turn, dem go yab me
[00:35.60]Alright
[00:36.95]Tell me, tell me where dem dey
[00:39.02]When I dey hustle, I dey try sustain
[00:41.91]Every, every Saturday
[00:43.82]From Ilaje down to Costain
[00:46.72]Abeg, abeg no carry my blessing run
[00:49.18]Today na you, tomorrow fit be my turn
[00:51.45]Show me love, no go show me python
[00:53.99]We be the same for Oluwa kingdom
[00:55.75]So me say
[00:56.57]Celebrate me, now when I dey alive
[01:01.48]Appreciate me, now when I dey alive
[01:05.49]No be say when I leave this life
[01:07.80]You go dey fake am for my wife
[01:10.97]Celebrate me, now when I dey alive
[01:15.92]Appreciate me, now when I dey alive
[01:19.93]No be say when I leave this life
[01:22.21]You go dey fake am for my back
[01:24.94]Elema of Warri, you be big name
[01:27.43]Ifeanyi Odii, you be big name
[01:29.70]Awaritse, you be big name
[01:32.03]My brother Young Don, you be big name
[01:34.20]Onyeoma Havey The Don, big name
[01:36.68]Foston, Sirgila, big name
[01:38.78]Ejele One, you be big name
[01:41.63]Obi Cubana, you be big name
[01:44.12]Arthur Eze, you be big name
[01:46.69]Ben Peters, you be big name
[01:49.01]Tom Polo, you be big name
[01:50.90]Ochacho Ebelebe, you be big name
[01:53.29]Okonjo Eweala, you be big name
[01:55.85]Larry Gaga nwannem, you be big name
[01:58.52]Oluwa make me a big name
[02:00.47]Make I put all my enemies in big shame
[02:03.02]So me say
[02:03.89]Celebrate me, now when I dey alive
[02:08.74]Appreciate me, now when I dey alive
[02:12.67]No be say when I leave this life
[02:15.10]You go dey fake am for my wife
[02:18.18]Celebrate me, now when I dey alive
[02:23.06]Appreciate me, now when I dey alive
[02:27.12]No be say when I leave this life
[02:29.41]You go dey fake am for my back
[02:33.70]Gimme-gimme, wetin I deserve
[02:35.97]If I suppose dey, no put me for reserve
[02:38.93]No go wait 'til I kpai
[02:40.67]Before you gimme meat pie
[02:41.84]Mike Adenuga, you be big name
[02:44.09]Lekki Gardens, you be big name
[02:46.08]Kabiyesi Elegushi, you be big name
[02:48.82]Obafemi Martins, you be big name
[02:51.45]Dammy Oloyon, you be big name
[02:53.65]Ibrahim Mahama, you be big name
[02:55.97]Sledge for Ghana, you be big name
[02:58.57]Spoy Chukwudi, you be big name
[03:01.07]Chief Ikuku, you be big name
[03:03.25]NASA Research, you be big name
[03:05.65]Alfred Temile, you be big name
[03:08.21]Charlie Akpuruka, you be big name
[03:10.52]Big Lamz, CB, big name
[03:12.60]Emma Baggie, Billie Boom, you be big name
[03:15.06]Afunsho Ferra, you be big name
[03:17.72]Batura Long Cash, you be big name
[03:19.87]Oluwafizzy
[03:20.78]Celebrate me, now when I dey alive
[03:25.49]Appreciate me, now when I dey alive
[03:29.49]No be say when I leave this life
[03:31.67]You go dey fake am for my wife
[03:35.10]Celebrate me, now when I dey alive
[03:39.83]Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)
[03:43.78]No be say when I leave this life
[03:46.11]You go dey fake am for my back (fake am for my back)
[03:49.80]Gemstone still the boss
[03:51.24]You dun' kno
[03:52.58]Weh yuh a seh?
[03:53.62](Giddem, giddem)
[03:54.37]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Celebrate Me by Patoranking
1. Who is the singer of "Celebrate Me" song?
⇒ Patoranking has sung the song "Celebrate Me".
2. Which album is the "Celebrate Me" song from?
⇒ The song "Celebrate Me" is from the album Patoranking.
3. In which language is the "Celebrate Me" song composed?
⇒ The song "Celebrate Me" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Celebrate Me" song?
⇒ The official duration of "Celebrate Me" is 03:59.70.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Patoranking - Celebrate Me