Read, copy, and download the Abule lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Abule by Patoranking from the album Patoranking. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:19.19. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Abule]
[ar:Patoranking]
[al:Patoranking]
[lang:English]
[length:03:19.19]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:03.57]Fun-fun-fun
[00:09.78]Hold am tight
[00:11.70]Hold am jeje
[00:14.05]Go Funkula
[00:17.05]♪
[00:20.66]This is another 'tory oh, from my one
[00:23.69]Make I tell you wetin happen for Abule
[00:25.45]'Bout this big party inside my abule
[00:27.89]I went there with my best friend Kunle
[00:30.37]Kunle dey there with hin girlfriend Shile
[00:32.82]Ghetto girls dem dey like takasufe
[00:35.17]So many pretty girls dey inside my mule
[00:37.58]I just dey wonder say, which kind party eh
[00:39.97]Everythin' yapa, everythin' dey
[00:42.38]Ahh, oshey
[00:44.76]I get many girls, wey dem dey come from Mowe
[00:46.89]AJ boys, dem dey like to throw-away
[00:49.33]Omo see gobe
[00:52.15]We just havin' fun
[00:54.63]We wan' carry on
[00:57.03]Crazy girls like Mega Thee Stallion
[00:58.90]But my girlfriend dey here dey turn me on
[01:01.59]That's why I hold am tight
[01:03.74]Hold am jeje (go)
[01:06.59]Hold am tight
[01:08.97]Hold am jeje (go)
[01:11.44]That's why I hold am tight
[01:14.10]Hold am jeje (go)
[01:16.37]Hold am tight
[01:19.07]Hold am jeje (go)
[01:20.99]Go
[01:25.63]Go
[01:28.56]
[01:30.89]Go
[01:35.73]Go
[01:39.89]Omoge whine am, you can do better
[01:43.89]Sweet gbedu from Ebute Metta
[01:45.54]All the way to Niger Delta
[01:48.94]Na we get am
[01:50.50]Plenty ololo
[01:52.09]Gyal'em enuff, ogologo
[01:54.16]I just want sharply take one photo
[01:56.88]Before the Baba dem tell us to go
[01:59.81]Ahh, oshey
[02:01.90]I get many girls, wey dem dey come from Mowe
[02:04.30]AJ boys, dem dey like to throw-away
[02:06.35]Omo see gobe
[02:09.12]We just havin' fun
[02:12.75]We wan' carry on
[02:14.14]Crazy girls like Mega Thee Stallion
[02:16.02]But my girlfriend dey here dey turn me on
[02:18.93]That's why I hold am tight
[02:21.32]Hold am jeje (go)
[02:23.37]Hold am tight
[02:26.87]Hold am jeje (go)
[02:28.72]That's why I hold am tight
[02:31.11]Hold am jeje (go)
[02:33.19]Hold am tight
[02:35.91]Hold am jeje (go)
[02:37.96]Go
[02:42.81]Go
[02:47.53]Go
[02:49.99]
[02:52.31]Go
[02:57.10]Go
[03:01.88]Go
[03:06.59]Go
[03:09.30]
[03:11.75]Go
[03:12.64]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Abule by Patoranking
1. Who is the singer of "Abule" song?
⇒ Patoranking has sung the song "Abule".
2. Which album is the "Abule" song from?
⇒ The song "Abule" is from the album Patoranking.
3. In which language is the "Abule" song composed?
⇒ The song "Abule" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Abule" song?
⇒ The official duration of "Abule" is 03:19.19.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Patoranking - Abule