Read, copy, and download the Abobi lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Abobi by Patoranking from the album WORLD BEST. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:21.48. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Abobi]
[ar:Patoranking]
[al:WORLD BEST]
[lang:English]
[length:03:21.48]
[by:Jun]
[re:rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:03.21]It's kel p vibes
[00:06.61]
[00:37.16]Rumuokoro don catch fire
[00:39.39]Last night I was walking on the road
[00:41.57]When they shoot the man and shoot him tyre
[00:44.18]
[00:46.22]Ikorodu don catch fire
[00:49.16]As I dey waka, I dey see one man wen
[00:50.70]Be say dem shoot wey dey carry kaya
[00:54.30]The baba carry kaya
[00:56.80]Soldier go, solider come
[00:57.64]Barrack no dey run
[00:58.90]Kill by a gun, you will die by a gun
[01:00.71]How you go feel at the point of no return?
[01:03.26]Nuff men dead under the sun
[01:05.93]Na so them kill the innocent man
[01:08.23]Innocent man get paddy man
[01:10.85]Paddy man vex turn taliban
[01:12.76]Taliban run the whole town down
[01:15.60]Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
[01:17.37]Na who kill abobi? (who kill abobi?)
[01:19.75]Abobi, Abobi eh
[01:24.11]Dem don kill abobi (don kill abobi)
[01:26.37]Na who kill abobi? (who kill abobi?)
[01:29.68]Abobi, abobi eh, ay
[01:31.97]
[01:34.10]Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
[01:36.85]Fire (ahn-ahn-ahn)
[01:39.60]Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
[01:41.89]Fire (ahn-ahn-ahn)
[01:43.65]Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
[01:46.29]Fire (ahn-ahn-ahn)
[01:48.37]Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
[01:50.92]Fire (ahn-ahn-ahn)
[01:52.96]Ose mi bipe, gbim gbim
[01:54.78]My full body dey gbim gbim
[01:55.87]My body do me, gbim gbim
[01:57.88]Obodo delu jim jim
[01:59.16]Onyeoma na jim jim
[02:00.19]I carry my thing jim jim
[02:02.53]From Rumola to agidingbi
[02:03.75]Everywhere just dey gidigidi
[02:05.13]Delu Ma jim jim
[02:07.43]I carry my shoe gbimgbim
[02:08.71]Mama sef dey gbimgbim
[02:09.69]Papa sef dey gbimgbim
[02:12.40]Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
[02:14.29]E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
[02:16.56]He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
[02:19.14]Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
[02:21.40]Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
[02:23.87]E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
[02:26.18]He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
[02:28.49]Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
[02:30.33]Oh, oh, oh
[02:31.59]Dem don kill abobi (don kill abobi)
[02:33.43]Na who kill abobi? (who kill Abobi?)
[02:35.49]Abobi, abobi eh
[02:39.79]Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
[02:42.44]Na who kill abobi? (who kill abobi?)
[02:44.94]Abobi, abobi eh, ay
[02:47.28]
[02:49.50]Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
[02:51.99]Fire (ahn-ahn-ahn)
[02:54.26]Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
[02:56.88]Fire (ahn-ahn-ahn)
[02:57.91]Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
[03:01.60]Fire (ahn-ahn-ahn)
[03:03.70]Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
[03:06.25]Fire (ahn-ahn-ahn)
[03:06.80]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Abobi by Patoranking
1. Who is the singer of "Abobi" song?
⇒ Patoranking has sung the song "Abobi".
2. Which album is the "Abobi" song from?
⇒ The song "Abobi" is from the album WORLD BEST.
3. In which language is the "Abobi" song composed?
⇒ The song "Abobi" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Abobi" song?
⇒ The official duration of "Abobi" is 03:21.48.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Patoranking - Abobi