Read, copy, and download the UP 2 SUMTING lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song UP 2 SUMTING by Iyanya, Dr SID, Don Jazzy from the album Iyanya. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:27.33. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:UP 2 SUMTING]
[ar:Iyanya, Dr SID, Don Jazzy]
[al:Iyanya]
[lang:English]
[length:03:27.33]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:10.04]Up to something, no be small thing
[00:12.41]Check my melody stop the dulling
[00:14.81]Back to my baby, wait am coming
[00:17.48]Me and Iyanya we up to something
[00:19.59]Artist don boku, richie richie noni
[00:21.99]Bigger than Mavin, no be forming
[00:24.27]Dem dey feel me from Okokomaiko
[00:26.72]Down to Asia, Colombia they are calling
[00:29.23]If na for money, get am plenty
[00:31.55]Ask me for money whenever you see me
[00:34.00]And na reason, when dey go dey feel me
[00:36.16]And dem go dey twale, when dey see me for tv
[00:38.62]Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
[00:43.11]Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say
[00:48.42]You know we get the master plan, to make the money pile up
[00:51.52]Look what you made me do
[00:53.18]You know say we never die, we multiply
[00:55.15]Look what you made me do
[00:57.98]Up to something, no be small thing
[01:00.25]Bank is calling, money piling
[01:02.77]This na sure thing, we are balling
[01:04.98]So exciting, wanne nwatago
[01:07.49]Some people just dey make mouth
[01:10.39]For their money na audio
[01:11.86]We no dey see am at all o
[01:13.31]We get mula, but we can't shout
[01:15.13]Na why your baby dey call o
[01:16.31]No mercy, we still dey ballin'
[01:18.64]We no dey force, but still runn it
[01:21.03]We call shots, keep it on a hundred
[01:23.20]And go tell your bank to come borrow money
[01:25.93]And tell your sister to come jolly
[01:28.89]Don't show up if you ain't gat money
[01:31.07]Pay my dues, we only pay cash only
[01:33.67]Out of the road, so we steping at the jet
[01:35.73]Everybody feeling good, giving glory to the most high
[01:38.42]Da money long, so we burn to the sundown
[01:40.89]Na celebration, we dey pon the whole night
[01:43.21]Some people dey just dey hate turn off we light
[01:46.10]But you know for Mavin no shaking
[01:48.19]Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
[01:52.95]Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say
[01:57.91]You know we get the master plan, to make the money pile up
[02:01.06]Look what you made me do
[02:02.82]You know say we never die, we multiply
[02:05.88]Look what you made me do
[02:07.63]Up to something, no be small thing
[02:09.87]Bank is calling, money piling
[02:12.39]This na sure thing, we are balling
[02:14.57]So exciting, wanne nwatago
[02:19.26](Marvin)
[02:19.41]No time for no dulling all the way up
[02:21.71]Plenty doti fit to cause you plenty hold up
[02:24.10]As you can see Don Jazzy gat me turned up
[02:26.76]And nothing can stop me am all the way up
[02:28.92]To Duban, I'd be running every city
[02:31.17]All the fine girls, steady ringing
[02:32.64]Now we sell it
[02:33.78]Hot stuff, na we ogbona feli feli
[02:35.77]And when you hear the base, feel the feel the rumble Inna your belly
[02:37.92]Its been a long time coming no be moi moi
[02:40.14]When you hear the music keep trending, no be moi moi
[02:42.35]Money stacked up to the ceiling, no be moi moi
[02:44.76]You making us our rules, when we dey spending no be moi moi
[02:48.17]The people sweating, dey feel the heating
[02:50.47]We in the kitchen, someting cooking
[02:52.95]No baking soda, the game is over
[02:55.44]Something untop wanne nwatago
[02:57.81]Oh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
[03:02.61]Oh oh oh, who give dem weytin dey make dem say
[03:07.49]You know we get the master plan, to make the money pile up
[03:10.66]Look what you made me do
[03:12.42]You know say we never die, we multiply
[03:14.16]Look what you made me do
[03:17.17]Up to something, no be small thing
[03:19.49]Bank is calling, money piling
[03:21.99]This na sure thing, we are balling
[03:24.16]So exciting, wanne nwatago
[03:25.51]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen UP 2 SUMTING by Iyanya, Dr SID, Don Jazzy
1. Who is the singer of "UP 2 SUMTING" song?
⇒ Iyanya, Dr SID, Don Jazzy has sung the song "UP 2 SUMTING".
2. Which album is the "UP 2 SUMTING" song from?
⇒ The song "UP 2 SUMTING" is from the album Iyanya.
3. In which language is the "UP 2 SUMTING" song composed?
⇒ The song "UP 2 SUMTING" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "UP 2 SUMTING" song?
⇒ The official duration of "UP 2 SUMTING" is 03:27.33.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Iyanya, Dr SID, Don Jazzy - UP 2 SUMTING