Read, copy, and download the Unicorn lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Unicorn by Shatta Wale from the album Shatta Wale. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:50.34. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Unicorn]
[ar:Shatta Wale]
[al:Shatta Wale]
[lang:English]
[length:03:50.34]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:09.15]The soul dey want but the body make weak
[00:11.32]They want the change but nobody no dey speak
[00:19.48]Last year I collect money like a thief
[00:21.41]They say I finish but I keep dropping the hits
[00:23.81]I change the plan I make dem wonder who be this
[00:26.46]6 months JJC start to dey pick
[00:29.34]I change my price like I'm doing tonaton
[00:31.88]After I perform den you know seyapon
[00:33.97]You for tell the people the truth stop dey jon
[00:36.62]For Tik tok dem dey call me dr likee
[00:39.97]I dey make dem laugh like Kevin Hart
[00:41.88]I show dem love I dey talk the facts
[00:44.19]Me I dey fight dem if dem call the shots
[00:46.88]Peer pressure make dem get last
[00:49.94]I'm on fire
[00:52.04]Make nobody near this time
[00:54.04]I dey tell you you for fear this guy
[00:56.01]I say I no be your normal guy normal guy
[00:58.11]Normal guy yeah
[01:00.48]I'm on fire
[01:02.09]Make nobody near this time
[01:04.09]I go cut your asankoli from this sky
[01:06.37]I say I no be your normal guy normal guy
[01:10.13]Every baby wey dem born dey make a step
[01:12.43]To get the money just dey come with mindset
[01:14.26]Your body dey work but maybe your brain bed
[01:17.39]You no go Togo how much more Cape Verde
[01:19.85]You no want do am so you no know what be verb
[01:22.12]You no get love so you no know what he care
[01:25.11]You say you ready but I see you no prepare
[01:27.52]What a fault but you no want go repairs
[01:29.62]God time but dem say black magic
[01:32.48]Dem no fit believe what dey happen
[01:35.15]If you no know my journey stop chatting
[01:37.38]If I open this for your top hell party
[01:40.35]I'm on fire
[01:42.57]Make nobody near this time
[01:44.08]I dey tell you you for fear this guy
[01:46.59]I say I no be your normal guy normal guy
[01:50.19]I'm on fire
[01:52.16]Make nobody near this time
[01:54.61]I go cut your asankoli from this sky
[01:57.43]I say I no be your normal guy normal guy
[02:00.31]I fill up the stadium 360
[02:03.64]Eleven days promo we do history
[02:05.62]No TV no radio just IG
[02:07.30]MDK say post for FB
[02:10.74]Shouts to Sammy flex for that opportunity
[02:13.70]Hip life Ghana music no get unity
[02:16.37]My guy try for London Reggie zippy
[02:18.77]But dem still no wan see dis
[02:21.24]Me ano dey do moaa
[02:22.82]All my shattas know I no be cool man
[02:25.09]If you no want pay we dey pull am
[02:27.11]South London Mitcham youth man go ask pimpim
[02:31.21]Only money wey I come for
[02:33.19]I thank the fans dem dey do am for my comfort
[02:35.25]I know my ghetto youth ano dey do pompous
[02:37.81]I dey live my life normal make the money normal
[02:40.86]You dey TV
[02:42.23]You dey talk say shatta wale dey do many wrongs
[02:45.98]How many times you go complain
[02:48.03]I say some of we be that unicorns
[02:51.16]Do you know unicorns at all
[02:53.59]Have you read about unicorns at all
[02:56.57]Have you seen a unicorn at all
[02:58.56]Ask your people about dem unicorns
[03:01.51]I'm on fire
[03:03.01]Make nobody near this time
[03:04.70]I dey tell you you for fear this guy
[03:07.46]I say I no be your normal guy normal guy
[03:11.12]I'm on fire
[03:12.87]Make nobody near this time
[03:14.84]I go cut your asankoli from this sky
[03:17.78]I say I no be your normal guy normal guy
[03:21.17]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Unicorn by Shatta Wale
1. Who is the singer of "Unicorn" song?
⇒ Shatta Wale has sung the song "Unicorn".
2. Which album is the "Unicorn" song from?
⇒ The song "Unicorn" is from the album Shatta Wale.
3. In which language is the "Unicorn" song composed?
⇒ The song "Unicorn" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Unicorn" song?
⇒ The official duration of "Unicorn" is 03:50.34.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Shatta Wale - Unicorn