Read, copy, and download the PICANTO lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song PICANTO by ODUMODUBLVCK, ECko Miles, Zlatan from the album EZIOKWU. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:04.07. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:PICANTO]
[ar:ODUMODUBLVCK, ECko Miles, Zlatan]
[al:EZIOKWU]
[lang:English]
[length:03:04.07]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:03.77]Blvackaheep for life, BIvcksheep forever, izgaaju till we kleme
[00:05.14]Antiworld gangsters, GE records
[00:05.32]Odumodublvck, you get me
[00:05.80]Fizo in the building
[00:07.99]Praaa
[00:08.36]Bilee
[00:09.40]They know I came in a Picanto
[00:12.75]Dey my dommot
[00:14.03]Kosi gateman
[00:15.01]You go contact oh
[00:17.93]They know I came in a Picanto
[00:21.99]Hundred men dey your dommot
[00:23.73]Kosi gateman
[00:24.57]You go contact oh
[00:26.50]Wey wey
[00:27.71]Wey dem (fall out)
[00:28.86]Who goes (check out)
[00:30.20]Nack am (dull am)
[00:30.90]Jam am (march am)
[00:31.88]Wey dem (fall out)
[00:33.53]Who goes (check out)
[00:34.99]Nack am (dull am)
[00:35.84]Jam am (march am)
[00:37.07]We squeeze (we March)
[00:38.50]They tench o
[00:41.13]We dey observe
[00:42.10]Dey go discharge
[00:43.68]We dey cantab
[00:45.68]Wetin I go do for you?
[00:46.93]Ayo!
[00:47.80]Tesh Gimme cloth make I denge pose
[00:49.50]Before we go march' I go sip agbo
[00:51.62]Fizo dey my back, e dey mole igbo
[00:53.87]Shayo dey the room, Desperado na why we mezebu
[00:55.96]The bargar wey been scatter settings for my city
[00:58.86]Coti been dey find am all along
[01:01.49]Today we go pump am
[01:03.01]Load dem
[01:03.57]Shank am
[01:04.67]E no go fit to breath
[01:05.98]The bargar wey been scatter settings for my city
[01:08.47]Coti been dey find am all along
[01:10.52]How many how many?
[01:10.97]Today we go pump am
[01:12.18]Shank am
[01:13.78]They know I came in a Picanto
[01:18.03]Dey my dommot
[01:19.10]Kosi gateman
[01:20.84]You go contact oh
[01:22.99]They know I came in a Picanto
[01:27.14]Hundred men dey your dommot
[01:28.42]Kosi gateman (bile!)
[01:29.23]You go contact o (ayee!)
[01:31.73]I say
[01:32.35]Bottega wey dey my face no dey see enemies
[01:34.28]That plenty money must be made by any means
[01:36.52]Abi your papa no go like denge pose?
[01:38.21]Inside Rolls Royce with two bad bitches from Miami
[01:41.11]Ebelebe na who come correct dey get padi
[01:43.36]Number wey your sister dey call Sugar daddy
[01:45.49]Odumodu na who we see korokoro when we dey soak garri
[01:48.57]Such a guy we must gather garri
[01:50.62]You go fear
[01:51.26]When you see cartel
[01:52.30]When we started
[01:53.23]Dem look us less
[01:53.78]Child of the man
[01:54.84]Now everything bless
[01:55.70]Now popo stop me
[01:57.01]Say e sabi person
[01:58.16]Money and fame don dey my eye
[01:59.73]Since like thirteen
[02:00.42]Booyaka booyaka
[02:01.44]When we enter
[02:02.66]When we scatter
[02:03.05]Stab anybody with
[02:03.87]My cloak and dagger
[02:05.34]Ta gba gbori wole
[02:06.01]Omo ase
[02:06.87]Oma japa
[02:07.98]Make nothing join me
[02:08.91]Join me with sakpa
[02:09.86]They know I came
[02:12.26]In a picanto
[02:14.09]Hundred men dey my dommot
[02:15.25]Kosi gateman
[02:16.29]You go contact oh
[02:18.77]Abobi roll the kpoli make I kprass
[02:20.72]I no get time to partake
[02:21.96]Na him make I ask
[02:23.18]Na the rabba dey my mind
[02:23.57]I no need to cast
[02:25.48]I don grind
[02:26.16]I don find
[02:26.89]I no to dey cap
[02:27.73]E be like say, the thing don cast
[02:30.75]E be like say your kele don kprass
[02:32.83]She go jogodo
[02:34.83]Drop better high she go follow go
[02:36.50]Secure the bag and gbese hey
[02:39.19]Throway for nyash and face, bullet
[02:41.24]Today na crate by crate
[02:42.90]We go soft and
[02:43.56]Kele dey crash my place
[02:45.54]I go fuck now
[02:46.00]I go pluck down
[02:47.57]Ego, necessary
[02:51.57]Owo, necessary
[02:55.22]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen PICANTO by ODUMODUBLVCK, ECko Miles, Zlatan
1. Who is the singer of "PICANTO" song?
⇒ ODUMODUBLVCK, ECko Miles, Zlatan has sung the song "PICANTO".
2. Which album is the "PICANTO" song from?
⇒ The song "PICANTO" is from the album EZIOKWU.
3. In which language is the "PICANTO" song composed?
⇒ The song "PICANTO" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "PICANTO" song?
⇒ The official duration of "PICANTO" is 03:04.07.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
ODUMODUBLVCK, ECko Miles, Zlatan - PICANTO