Read, copy, and download the Oga lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Oga by Yemi Alade from the album Yemi Alade. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:01.34. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Oga]
[ar:Yemi Alade]
[al:Yemi Alade]
[lang:Turkish]
[length:03:01.34]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:02.20]Ice Water
[00:12.69]♪
[00:15.49]Yemi Alade
[00:15.63]Ahn, ahn, ahn, oga
[00:15.98]Ahn, ahn, oga oga
[00:16.57]Ahn, ahn, ahn, oga
[00:17.19]Ahn, ahn, oga oga
[00:17.45]As you see me, I be oga no be package o
[00:22.03]As you see me, dem dey call me chairman o
[00:26.02]And even if you follow me go my village
[00:28.17]Dem dey feely me, oh-oh-oh
[00:30.98]As you see me, for we side na big boys o
[00:35.08]Everything stew, everything nice
[00:37.26]Too much sauce, you go fear spice
[00:39.65]Las las o, we go dey alright
[00:41.96]Shey you wan bet make we roll dice
[00:43.98]No ni, no ni o
[00:46.12]We turn around o
[00:48.70]No ni, no ni o
[00:52.27]Oga ni mi o (oga like dat)
[00:53.37]As the credit e show
[00:55.13]Na so we go dey bless up o (oga like dat)
[00:58.54]Dem been think say na joke
[00:59.45]But na dem don dey stand up o (oga like dat)
[01:02.58]Family dey buzz my phone
[01:04.01]But the money still dey pile up o (oga like dat)
[01:07.31]The girl is always online
[01:08.44]But the data no dey runout o (oga like dat)
[01:14.98]Ahn, ahn, ahn, oga
[01:15.73]Ahn, ahn, oga oga (chairman)
[01:19.93]Ahn, ahn, ahn, oga
[01:20.31]Ahn, ahn, oga oga
[01:21.48]Obi mo, bi mo
[01:23.18]Ebubedike, ah
[01:25.89]Ice water (obi mo, bi mo)
[01:28.62]Happy yourself, baby o
[01:30.80]Enjoy your life, baby o
[01:33.14]Happy yourself, baby o
[01:35.23]E sweet for this side, baby o
[01:36.98]Wetin dey constant? (Na enjoyment o)
[01:39.61]Flexing abundance (enjoyment o)
[01:41.75]Very important (enjoyment o)
[01:44.12]Living your best life
[01:46.93]Everything stew, everything nice
[01:49.16]Too much sauce, you go fear spice
[01:50.82]Las las o, we go dey alright
[01:53.75]Shey you wan bet make we roll dice
[01:55.80]No ni, no ni o
[01:57.79]We turn around o
[02:00.40]No ni, no ni oo
[02:01.02]Oga ni mi o (oga like dat)
[02:05.72]As the credit e show
[02:06.89]Na so we go dey bless up o (oga like dat)
[02:10.22]Dem been think say na joke
[02:11.32]But na dem don dey stand up o (oga like dat)
[02:14.43]Family dey buzz my phone
[02:15.68]But the money still dey pile up o (oga like dat)
[02:18.98]The girl is always online
[02:20.23]But the data no dey runout o (oga like dat)
[02:23.61]As the credit e show
[02:24.87]Na so we go dey bless up o (oga like dat)
[02:28.32]Dem been think say na joke
[02:29.17]But na dem don dey stand up o (oga like dat)
[02:32.51]Family dey buzz my phone
[02:33.55]But the money still dey pile up o (oga like dat)
[02:37.12]The girl is always online
[02:38.08]But the data no dey runout o (oga like dat)
[02:40.91]Ahn, ahn, ahn, oga (I be chairman)
[02:44.31]Ahn, ahn, oga oga (dem dey call be perfect o)
[02:45.86]Ahn, ahn, ahn, oga (na me be graduate o)
[02:49.14]Ahn, ahn, oga oga (for the whole family)
[02:49.88]Ahn, ahn, ahn, oga (I be pesin)
[02:51.37]Ahn, ahn, oga oga (dem dey call me baby o)
[02:54.32]Ahn, ahn, ahn, oga (poor man with him best o)
[02:57.77]Ahn, ahn, oga oga (God still uplift)
[02:58.28]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Oga by Yemi Alade
1. Who is the singer of "Oga" song?
⇒ Yemi Alade has sung the song "Oga".
2. Which album is the "Oga" song from?
⇒ The song "Oga" is from the album Yemi Alade.
3. In which language is the "Oga" song composed?
⇒ The song "Oga" is composed in the Turkish language.
4. What is the official duration of the "Oga" song?
⇒ The official duration of "Oga" is 03:01.34.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Yemi Alade - Oga