Read, copy, and download the Nobody Holy lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Nobody Holy by Wande Coal from the album Wande Coal. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:15.52. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Nobody Holy]
[ar:Wande Coal]
[al:Wande Coal]
[lang:English]
[length:03:15.52]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:03.09]Legend o
[00:06.65]Ahn-ahn
[00:08.42]Don't tell me (iskaba)
[00:11.56]Something that
[00:14.72]I come to kill them
[00:18.09]This is my kingdom
[00:22.10]
[00:24.43]Na who talk say dem holy? Eh-eh
[00:27.96]Na who dem talk say marry? Eh
[00:31.19]Nobody holy, nobody holy o
[00:34.37]No come dey tell me, dey tell me a story o
[00:37.56]No come dey tell me, nobody dey kpoli o
[00:40.91]Pass me the kpoli, padi mí, Okoli o
[00:44.01]No come dey tell me, dey tell me a story o
[00:47.30]I no dey judge, nobody dey holy o
[00:50.46]Everybody for this world dey kpoli o
[00:53.72]I no fit tell you say me sef I holy o
[00:59.47]Na your fault (na your fault)
[01:01.14]E be likе say you no know say na your fault (na your fault)
[01:04.28]By default, we dey givе dem by default (by default)
[01:07.47]We dey get the money, ọmọ, na by force (na by force)
[01:10.72]Na my choice, ọmọ, na because (na because)
[01:13.94]E dey feel like say I dey for air force (air force)
[01:17.05]Na the clause, na the contract, and the clause (and the clause)
[01:20.26]Multiplication, ọmọ, and the plus (and the plus)
[01:22.87]Ẹ ní tí yo ti shamanya
[01:25.57]Ayama, no dey do rubbish, ayama eh
[01:28.75]No come dey do rubbish, ayama
[01:32.24]Ayama, no dey do rubbish, ayama eh
[01:36.21]See the way my people living, I'm feeling so bad
[01:39.51]I don't know how to tell them or teach them how to act
[01:42.69]Don't know how to preach 'cause me, I no be pastor
[01:45.86]I don't wanna be a pastor
[01:47.72]Nobody holy, nobody oh-holy o
[01:51.16]No come dey tell me, dey tell me a story o
[01:54.37]No come dey tell me, nobody dey kpoli o
[01:57.69]Pass me the kpoli, padi mí, Okoli o
[02:00.89]No come dey tell me, dey tell me a story o
[02:04.06]I no dey judge nobody dey holy o
[02:07.30]Everybody for this world dey kpoli o
[02:10.53]I no fit tell you say me sef I holy o
[02:16.28]Na your fault (na your fault)
[02:17.91]E be like say you no know say na your fault (na your fault)
[02:21.10]By default, we dey give dem by default (by default)
[02:24.34]We dey get the money, ọmọ, na by force (na by force)
[02:27.47]Na my choice, ọmọ, na because (na because)
[02:30.71]E dey feel like say I dey for air force (air force)
[02:33.93]Na the clause, na the contract, and the clause (and the clause)
[02:37.10]Multiplication, ọmọ, and the plus (and the plus)
[02:41.91]Vuela mi talento (talento)
[02:43.65]Traigo la luz sobre mi gente (sobre mi gente)
[02:46.42]Quizá para ti sea diferente
[02:49.88]Siempre a lomos de mi presente
[02:53.55]Represento mi sentimiento
[02:56.62]Nadie puede venir y cambiar mi mente
[02:59.40]Sé lo que quiero, lo que quiero
[03:02.57]Voy siempre paciente, sé lo que espero
[03:11.25]Iskaba
[03:11.28]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Nobody Holy by Wande Coal
1. Who is the singer of "Nobody Holy" song?
⇒ Wande Coal has sung the song "Nobody Holy".
2. Which album is the "Nobody Holy" song from?
⇒ The song "Nobody Holy" is from the album Wande Coal.
3. In which language is the "Nobody Holy" song composed?
⇒ The song "Nobody Holy" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Nobody Holy" song?
⇒ The official duration of "Nobody Holy" is 03:15.52.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Wande Coal - Nobody Holy