Read, copy, and download the NO PROTOCOL lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song NO PROTOCOL by ODUMODUBLVCK, Teni, Masicka from the album EZIOKWU (UNCUT). Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:14.85. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:NO PROTOCOL]
[ar:ODUMODUBLVCK, Teni, Masicka]
[al:EZIOKWU (UNCUT)]
[lang:English]
[length:03:14.85]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:02.79]E don start? (Praa)
[00:04.26]Emrld (yaw-yaw, yaw)
[00:06.00]Men mount, okay
[00:08.23]Kilo wi?
[00:10.78]Black sheep forever, black sheep for life
[00:11.91]Izgaaju 'til we kpeme, antiworld gangsters, GE Records, you get me?
[00:13.20]Odumodublvck
[00:14.74](Praa) native
[00:17.17]Yeah (prrr-aa)
[00:19.51]Even if na for my people (gbo), I no go lay down all my pistol
[00:22.52]I no go follow protocol
[00:24.20]Ṣayo dey to brush my teeth, oh (ayy)
[00:25.81]After I don smoke igbo for setting
[00:27.15]Wey dem say make we no smoke (how many, where dem?)
[00:29.82]Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[00:31.98]My shawty scatter protocol (never)
[00:34.65]Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[00:36.62]My shawty scatter protocol
[00:38.90]Corny man go bury corny man (who go bury am?)
[00:40.77]Corny man na continental scammer man (him go pieces am)
[00:43.45]I dey look out for the person wey go interrupt my ego, everything go enter body bag
[00:47.40]The leg, the head, the ear, the kidney, all the best (prraa)
[00:49.86]Forget violence, abeg, make she come dey show herself (ahh)
[00:52.82]If she tender, I go touch
[00:53.96]If she give me, I go chop
[00:55.41]Odumodu' put me on the floor (ahh, easy)
[00:58.23]PG carry ṣayo come
[00:59.64]Igbo dey my back, I go roll up jombo tie (tie)
[01:02.92]See the police man dey come, I dey blow for him face, then, I tuama for my life
[01:06.95]Even if na for my people (ehn)
[01:08.58]I no go lay down all my pistol
[01:09.96]I no go follow protocol (abeg)
[01:11.56]Ṣáyo dey to brush my teeth, oh (grrt)
[01:13.43]After I don smoke igbo for setting
[01:14.75]Wey dem say make we no smoke (say make we no smoke)
[01:17.30]Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[01:19.30]My shawty scatter protocol (knack am with your chest)
[01:22.10]Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[01:24.20]My shawty scatter protocol
[01:25.93]Laapa scobo rayfia, mo gbe were wọ scolovakia
[01:28.67]Tẹni Makanaki, pàwọn
[01:30.57]Emi gan-gan idan
[01:32.28]And if e dey pain you, oya, make you swallow panadol
[01:35.13]Shut up (mechonu)
[01:35.98]This one na motor sport
[01:37.65]Lẹkki, Epe in my double door (drift)
[01:40.87]Like an Abuja boy
[01:42.08]Smoke everywhere until the tire burst
[01:43.93]Like this, me, I no fit die, I no fit lose
[01:47.22]24-7, I am always on the move
[01:49.60]Money on my mind, I dey steady catch cruise
[01:52.14]God dey my side, so, I no go fit lose
[01:54.88]Me, I no fit die, I no fit lose
[01:56.82]24-7, I am always on the move
[01:59.11]Money on my mind, I dey steady catch cruise (yeah)
[02:01.60]God dey my side, how am I suppose to lose?
[02:03.78]Even if na for my people, I no go lay down all my pistol
[02:07.40]Follow protocol
[02:08.49]Ṣáyo dey to brush my teeth oh
[02:10.35]After I don smoke igbo for setting
[02:11.81]Wey dem say make we no smoke
[02:14.53]Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
[02:16.36]My shawty scatter protocol oh
[02:19.13]Dem say make she no wine her bunda (kingsman, Kingston)
[02:21.60]She scatter protocol
[02:22.87]Rolling out, rolling high
[02:24.58]She fall in love, she love the style
[02:27.46]Jump inna benz, she love the ride
[02:29.72]Di burner stay close, nuh crush the vibe, woah
[02:33.45]Up deh right now, me cup deh 'pon full, me puff di hydro
[02:38.04]Bring the bank outside, yeah, she gonna act wild, yeah, that's what I know
[02:41.64]Spread the bread fast and gyal a wine slow
[02:44.37]Long life, riches fi whole ah my bros
[02:46.58]Fire 'pon me belly, yeah, wherever I go
[02:49.13]Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
[02:52.60]Ready like, woah
[02:53.69]Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
[02:57.15]Thugs dem heavy like
[02:58.74]Beg the Father, wash mi sins dem every night (oh, oh, oh)
[03:01.17]Get mommy purse and put some bread inna it (mm)
[03:03.23]Rise up the laser beam and put dem head inna it (mm)
[03:06.50]Ready, yeah, we ready, dawg (prraa)
[03:08.07]Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
[03:11.66]Ready like, woah
[03:13.57]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen NO PROTOCOL by ODUMODUBLVCK, Teni, Masicka
1. Who is the singer of "NO PROTOCOL" song?
⇒ ODUMODUBLVCK, Teni, Masicka has sung the song "NO PROTOCOL".
2. Which album is the "NO PROTOCOL" song from?
⇒ The song "NO PROTOCOL" is from the album EZIOKWU (UNCUT).
3. In which language is the "NO PROTOCOL" song composed?
⇒ The song "NO PROTOCOL" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "NO PROTOCOL" song?
⇒ The official duration of "NO PROTOCOL" is 03:14.85.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
ODUMODUBLVCK, Teni, Masicka - NO PROTOCOL