Read, copy, and download the Mercy lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Mercy by Adekunle Gold from the album Catch Me If You Can. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:47.50. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Mercy]
[ar:Adekunle Gold]
[al:Catch Me If You Can]
[lang:English]
[length:02:47.50]
[by:Jun]
[re:rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:00.96]AG Baby carry body-body, oh-oh, ah
[00:05.93]Bad Boy Deks no dey worry-worry, oh-oh
[00:10.19]Open my eyes, show me who dey for me
[00:14.74]Make I no dey pop Rosé with my enemy
[00:19.44]Scatter them far away across the seven seas
[00:24.16]Helper wey dey disguise na principality
[00:28.28]Oh, Lord have mercy, mercy
[00:30.90]This fake love don dey plenty, plenty
[00:32.71]Dem dey try do man dirty, dirty
[00:35.10]Jah, Jah, ma je'a sh'esin, sh'esin, yo-yo
[00:37.94]Who born the pesin, pesin
[00:39.64]Wey wan cross me? Make dem try me, try me
[00:42.30]Red eye, Red eye, no more paddie, paddie
[00:44.70]Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh
[00:47.92]When I show, make dem make way, make way
[00:50.52]When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
[00:54.80]I go denge-denge, I go dey pose
[00:56.45]Dem go wakakurukere
[00:57.58]When I show, make dem make way, make way
[00:59.94]When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
[01:03.67]I go denge-denge, I go dey pose
[01:06.17]Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere)
[01:08.30]As you can see, I'm just beginnin'
[01:11.39]And I trouble nobody
[01:13.68]So make nobody bother me (make nobody no bother me)
[01:17.89]As you see me, na God dey fight for me
[01:21.29]Nobody touchin' me
[01:24.40]Can't stop my destiny
[01:26.73]Wetin I do, do, do?
[01:28.17]Shey I be your telly, your daily news?
[01:30.86]Been a long time man and I paid my dues
[01:33.30]I'm premium now, so I pick and choose
[01:35.57]Ni ita faaji won mo bimo she je
[01:38.10]Bad Boy Deks, I no apologize
[01:40.54]Bet on myself and I'm rollin' the dice
[01:42.90]Kilamity, kilamity o (kilamity, kilamity, kilamity)
[01:45.75]Oh, Lord have mercy, mercy
[01:47.70]This fake love don dey plenty, plenty
[01:50.27]Dem dey try do man dirty, dirty
[01:52.55]Jah, Jah, ma je'a sh'esin, sh'esin, yo-yo
[01:55.49]Who born the pesin, pesin
[01:57.29]Wey wan cross me? Make dem try me, try me
[01:59.87]Red eye, Red eye, no more paddie, paddie
[02:01.98]Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh
[02:05.58]When I show, make dem make way, make way
[02:08.70]When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
[02:11.48]I go denge-denge, I go dey pose
[02:13.94]Dem go wakakurukere
[02:15.12]When I show, make dem make way, make way
[02:17.45]When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
[02:21.27]I go denge-denge, I go dey pose
[02:23.86]Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere)
[02:26.80]Tell me who dey for me
[02:30.25]Make I no dey pop Rosé with my enemy
[02:35.54]Open my eyes, show me who dey for me
[02:39.96]Make I no dey pop Rosé with my enemy
[02:43.22]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Mercy by Adekunle Gold
1. Who is the singer of "Mercy" song?
⇒ Adekunle Gold has sung the song "Mercy".
2. Which album is the "Mercy" song from?
⇒ The song "Mercy" is from the album Catch Me If You Can.
3. In which language is the "Mercy" song composed?
⇒ The song "Mercy" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Mercy" song?
⇒ The official duration of "Mercy" is 02:47.50.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Adekunle Gold - Mercy