Read, copy, and download the Korede lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Korede by Korede Bello from the album BELLOVED. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:25.33. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Korede]
[ar:Korede Bello]
[al:BELLOVED]
[lang:English]
[length:03:25.33]
[by:Jun]
[re:www.rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:04.03]For the people wey dey play my single
[00:07.25]I dedicate this to you... eh
[00:11.39]One time for my people, for the love never stop
[00:14.85]The boys dem play my single
[00:17.32]All of the girls wey dey love my dimple
[00:20.01]Jah know! e go better for you, everyday
[00:23.52]As e better for me, everyday
[00:25.72]Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
[00:31.58]E go better for you, everyday
[00:33.45]As e better for me, everyday
[00:36.08]Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
[00:42.35]It is alright, it is all good
[00:44.87]Its the same boy, from the same hood
[00:46.38]You dey feel me, i dey feel you
[00:49.29]It is alright, it is all good
[00:53.09]It is okay, it is alright
[00:55.46]I no dey find trouble, i no dey find fight
[00:58.71]Jamin to my song, with my baby am i right
[01:01.13]It is alright, it is all good
[01:03.11]Child hood memories in festac
[01:04.65]Oh yes, i remember when we first started
[01:08.42]Playing football, in ami backyard
[01:10.90]I bare nobody would have guessed that
[01:13.43]Then na dat young boy whe dey for mile two
[01:15.09]Would be the one wey everybody smile to
[01:18.87]Toba fe mo, lo bere mi l'agboju
[01:21.57]My brother man, nothing is impossible
[01:24.33]Cos everytime man wanna rise up
[01:27.42]Them go try to bring you down
[01:29.39]Them go tell you say ko le possible
[01:32.11]But my brother man it is possible
[01:34.90]Cos everytime i hold hold the award up
[01:37.89]I realise say man no be God
[01:40.05]When they tell me say ko le possible
[01:42.11]But baba God tell me say it is possible, hu hu hu
[01:44.66]It is alright, it is all good
[01:47.82]Its the same boy, from the same hood
[01:51.78]You dey feel me, i dey feel you
[01:54.43]It is alright, it is all good
[01:55.76]It is okay, it is alright
[01:59.49]I no dey find trouble, i no dey find fight
[02:01.57]Jamin to my song, with my baby am i right
[02:04.66]Singing It is alright, it is all good
[02:07.51]E go better for you, everyday
[02:10.11]As e better for me, everyday
[02:13.40]Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
[02:18.17]E go better for you, everyday
[02:20.22]As e better for me, everyday
[02:22.17]Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
[02:28.34]Je kin goke laye mi, ma je jiya laye mi
[02:31.68]Ma je'n sina laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
[02:36.07]S'anu mi baba, plenty money laye mi
[02:44.62]♪
[02:47.62]Ori mi koredele
[02:50.24]Je kin goke laye mi, ma je'n jiya laye mi
[02:54.75]Ma je'n s'oshi laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
[03:02.06]Alubarika, alafia laye mi, ore ofe laye mi
[03:05.57]Ori mi koredele o, oh oh oh
[03:23.38]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Korede by Korede Bello
1. Who is the singer of "Korede" song?
⇒ Korede Bello has sung the song "Korede".
2. Which album is the "Korede" song from?
⇒ The song "Korede" is from the album BELLOVED.
3. In which language is the "Korede" song composed?
⇒ The song "Korede" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Korede" song?
⇒ The official duration of "Korede" is 03:25.33.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Korede Bello - Korede