Read, copy, and download the Bad To Me lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Bad To Me by WizKid from the album N/A. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 02:57.24. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Bad To Me]
[ar:WizKid]
[lang:English]
[length:02:57.24]
[by:Jun]
[re:rclyricsband.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:19.69]Hiye, burst it my way
[00:21.71]This kind of body don dey cause a migraine
[00:23.72]And when we leave, we fit do am your way
[00:26.01]Or if you want, we fit do am my way
[00:28.40]Hiye, two shot I don take
[00:30.26]You turn me on I no dey go I one dey
[00:32.65]I no dey care, say the bad mind dem pree
[00:35.15]Money on mi mind all day
[00:36.27]Lose my way, oh, This kind, this kind love, yeah
[00:42.16]Wey dey make me want more, woah
[00:44.90]Come my way, oh, This kind, this kind love, yeah
[00:50.90]I dey want for the night
[00:52.53]Make I know how you feel, how you want
[00:54.43]Lady, girl, say your body bad to me
[00:57.25]Pass make I choke, make I feel am, oh
[00:59.90]Baby girl, you know as e be, oh
[01:02.02]Yeah, we dey love till the morning
[01:04.05]Bad girl addicted to me, Only you know as e dey do me
[01:08.58]Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[01:11.89]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
[01:14.07]De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
[01:16.49]Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos)
[01:20.90]Wa jogede (Wa jogede) Baby, wa jogede (Wa jogede)
[01:25.21]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge) Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[01:28.41]All for you baby
[01:30.97]If that money dey too much say make you talk
[01:34.40]Cos you know the money long, ooh, yeah
[01:37.20]Break your back with it
[01:39.76]Yeah, na me and you dey talk, no one involved
[01:43.08]Baby girl, make I indulge you, yeah
[01:45.93]Lose my way, oh, This kind, this kind love, yeah
[01:51.90]Wey dey make me want more, woah, Come my way, oh
[01:57.80]This kind, this kind love, yeah, I dey want for the night
[02:02.34]Make I know how you feel, how you want am?
[02:04.09]Lady, girl, say your body bad to me
[02:07.44]Pass, make I choke, make I feel am, oh
[02:09.74]Baby girl, you know as e be, oh
[02:11.86]Yeah, we dey love till the morning
[02:13.99]Bad girl addicted to me, Only you know as e dey do me
[02:18.24]Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[02:21.82]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
[02:23.85]De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
[02:26.18]Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos)
[02:30.59]Wa jogede (Wa jogede) Baby, wa jogede (Wa jogede)
[02:34.91]Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
[02:37.21]Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
[02:39.51]RCLyricsBand.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Bad To Me by WizKid
1. Who is the singer of "Bad To Me" song?
⇒ WizKid has sung the song "Bad To Me".
2. Which album is the "Bad To Me" song from?
⇒ The song "Bad To Me" is from the album N/A.
3. In which language is the "Bad To Me" song composed?
⇒ The song "Bad To Me" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Bad To Me" song?
⇒ The official duration of "Bad To Me" is 02:57.24.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
WizKid - Bad To Me